But David ansa, “No! I go pay yu for evritin, I nor go fit give wetin bi yor own to God as ofrin. I nor fit give God sometin wey I nor sweat or pay for.”
Mered still marry one woman wey kom from Judah tribe and dem born three sons: Jared wey build Gedor town: Heba wey build Soko town and Jekutiel wey build Zanoah town.