14 Na Meonotai bi Ofrah papa and na Seraya born Joab. Na dis Joab born doz pipol wey dey stay and karve wood for Ge-Harashim.
King Nebukadnezzar karry evribody komot from Jerusalem, plus di ofisas and sojas (all di pipol, na 10,000). Plus all di men wey get skill and doz wey dey work with iron. E nor leave anybody esept di poor pipol wey dey di land.
Kenaz born Otniel and Seraya; Otniel born Hatat and Meonotai.
Kaleb wey Jefunneh born, en sons na: Iru, Elah and Naam. Na Elah bi Kenaz papa.
Na dem bi di potta wey stay for Netaim and Gederah dey work for di king.
Lod, Ono and Wise Men Valley.