Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 4:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Kenaz born Otniel and Seraya; Otniel born Hatat and Meonotai.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 4:13
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na Eshton born Bet-Rafa, Paseah and Tehinnah wey bi Ir Nahash papa. All of dem na Rekah men.


Na Meonotai bi Ofrah papa and na Seraya born Joab. Na dis Joab born doz pipol wey dey stay and karve wood for Ge-Harashim.


Wen Otniel, Kenaz pikin wey bi Kaleb broda win am, Kaleb kon give en dota, Aksah to am as wife.


Kenaz wey bi Kaleb yonga broda, na-im pikin Otniel attack and seize Kiriat-Sefer. So Kaleb pikin, Aksah kon bi Otniel wife.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ