But di pikin take en hand go inside back and en broda kon kom out before am. Tamar sey, “Si as yu take kom out from my belle!” So e koll di pikin, Perez.
Judah sons na: Er, Onan and Shelah. Na one Kanaan woman wey en name na Batshua, born dis three shidren for Judah. Er wey bi Judah first pikin kon make God vex and God kill-am.