Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 3:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Dis na di six shidren wey dem born give David for Hebron where e for rule for seven years and six monts. E rule Jerusalem for thirty-three years:

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 3:4
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and e rule Judah from Hebron for seven and half years.


E rule Israel for forty years kon rule seven years from Hebron and thirty-three years from Jerusalem.


for forty years. E rule from Hebron for seven years and e rule Jerusalem for thirty-three years.


Shefataya na di fift one and en mama name na Abital; Itream wey en mama name na Eglah, na-im bi di sixt one.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ