Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 3:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Shefataya na di fift one and en mama name na Abital; Itream wey en mama name na Eglah, na-im bi di sixt one.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 3:3
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Adonijah, wey en mama name na Haggit; Shefataya wey en mama name na Abital;


Itream, wey en mama name na Eglah. Dem born all dis shidren give David for Hebron.


Di third one na Absalom, en mama name na Maaka and na Talmai wey bi Geshur king, born am; di next one na Adonijah and na Haggit bi en mama;


Dis na di six shidren wey dem born give David for Hebron where e for rule for seven years and six monts. E rule Jerusalem for thirty-three years:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ