Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 3:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Shekanaya born only Shemaya and Shemaya sons na: Hattush, Igal, Baraya, Nearaya and Shafat. All of dem na six.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 3:22
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hananaya shidren-shidren na: Pelataya and Jeshaya. Jeshaya born Refaaya wey bi Arnan papa and na Arnan born Obadaya wey bi Shekanaya papa.


Nearaya three sons na: Elioenai, Hezekaya and Azrikam.


Gershom from Finehas family; Daniel from Itama family; Hattush (Shekanaya pikin) from David family;


Zekaraya from Parosh family with 150 men from en family (dem get di rekord about dis family);


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ