21 Hananaya shidren-shidren na: Pelataya and Jeshaya. Jeshaya born Refaaya wey bi Arnan papa and na Arnan born Obadaya wey bi Shekanaya papa.
Zerubabel oda five shidren na: Hashubah, Ohel, Berakaya, Hasadaya and Jushab-Hesed.
Shekanaya born only Shemaya and Shemaya sons na: Hattush, Igal, Baraya, Nearaya and Shafat. All of dem na six.
For di town wey priests dey stay, Eden, Mijamin, Jeshua, Shemaya, Amaraya and Shekanaya dey help Kore share di tins give di oda priests akordin to dia work and age.
Zekaraya from Parosh family with 150 men from en family (dem get di rekord about dis family);
Pelataya, Hanan, Anaya,