Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 3:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Ahaz born Hezekaya; na Hezekaya born Manasseh and na Manasseh bi Amnon papa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 3:13
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For seventeen years wey Remalaya pikin, Pekah dey rule, Jotam pikin, Ahaz kon bi king for Judah.


King Ahaz kon die and dem beri am with en grand-grand papa dem for David Town. En pikin Hezekaya kon take-ova as king.


For di third year wen King Hoshea, Elah pikin dey rule for Israel, Ahaz pikin, Hezekaya kon bi king for Judah.


Hezekaya kon die and en pikin Manasseh kon take-ova as king.


Joash born Amazaya wey born Zabud; Zabud born Jotam and Jotam kon born Ahaz.


Di men wey dem rite dia names before, kom for di time wey Hezekaya bi king for Judah and dem attack and kill Ham and all Meun pipol wey dem si for der, bikos dem si grass wey dia animals go chop.


Hezekaya na twenty-five years wen e start to rule and e rule twenty-nine years from Jerusalem. Zekaraya pikin, Abijah, na-im bi Hezekaya mama.


Manasseh na twelf years wen e start to rule and e rule for fifty-five years from Jerusalem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ