10 Solomon born Rehoboam, Rehoboam born Abijah, Abijah born Asa wey born Jehoshafat,
Solomon die and dem beri am for David Town and en pikin, Rehoboam kon take-ova as king.
Wen Rehoboam die, dem beri am for David royal grave for en town. En mama, na Naamah wey kom from Ammon and Rehoboam pikin, Abijah kon take-ova as king.
King Asa die and dem beri am for di royal grave for David Town and Jehoshafat, en pikin kon take-ova as king.
All di time wen Abijah bi king, na so-so war e dey fight with Jeroboam.
Wen Abijah die, dem beri am for David Town and en pikin Asa kon take-ova as king.
Jehoshafat born Joram, Joram born Ahazaya and Ahazaya born Joash.
Na David sons bi dis, dem nor kount di sons wey en girl-friends born for am. Tamar na dia sista.
For eighteen years wen King Jeroboam dey rule, Abijah kon bi king for Judah.
King Abijah die and dem beri am for David Town. En pikin Asa kon take-ova as king. Wen Asa dey rule, di land get peace for ten years.
Asa pikin, Jehoshafat kon take-ova as king.