1 Kronikles 29:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
8 Doz wey get stones wey dear, bring dem kom where dem put di tins wey dem won use take build di temple and na Jahiel wey kom from Gershon family, bi dia leader.
And evribody wey en heart move am and en spirit like to give kon bring ofrin for God. Dem bring all di tins wey dem nid for di Tabanako, di tins wey dem go dey use do work for der and di tins for di holy garment.