5 and all di tins wey una go make. Naw, who go like give God ofrin from en heart?”
I don give more dan 112 tons for di gold wey fine pass and 262 tons for silva wey dey pure, so dat dem go take am take dekorate di temple wall
Den all doz wey dey lead dia family, di tribe ofisas, di sojas oga dem and doz wey dey work for di temple kon sey dem go give