“But for di temple, I don use my pawa gada almost 4,000 tons for gold and 40,000 tons for silva wey dem go take build am. Dem still dey bring many bronze and iron kom. I don still keep wood and stone wey yu go use, but yu go still nid more.
Each silva plate heavy rish one hundred and three shekel and each shine-shine silva bowl heavy rish seventy shekel. All di silva vessel dem heavy rish 2,400 shekel, akordin to di sanctuary shekel.