Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 28:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 But God nor gri make I do am, bikos I don fight and kill many pipol for war.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 28:3
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Yu know sey, bikos of di war wey David my papa dey fight with all en enemies, e nor fit build temple where dem go for dey woship di Oga wey bi en God, until God gi-am viktory ova all en enemies.


“Go tell David my savant sey, ‘Dis na wetin God dey tok: “Make yu nor build house for mi.


But E tell mi sey I don fight many war and kill too many pipol. And bikos of di pipol wey I don kill, I nor go fit build temple for am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ