16 di silva tabol and di gold tabols wey dem go put di bread wey dem go offa give God.
Na gold Solomon take design di temple, di altar, di tabol wey dem dey put God bread,
di lamp, di lampstand,
E tell am how mush e go take buy di pure gold take make fork, plate, jug,
Solomon still make all dis fine tins for God Temple, di golden altar and di tabol wey e go put di sakrifice bread;
E make ten tabol kon put dem for di temple; five for di rite side and five for di left. E still use gold take make one hundred bowl.
how dem enter God house kon chop di holy bread wey ordinary pipol nor suppose chop, bikos na only priests suppose to chop am?