14 E still tell am about di amount of silva and gold wey e go use take make di spoon, pot, plates,
David gi-am di plan wey di priest and Levi pipol go take dey know and do dia work for di temple and how to keep all di temple plate and spoons.
di lamp, di lampstand,
I don try to prepare silva, gold, bronze, iron, timba, stones wey dear, jem stones to take make di floor and many marbols to take build di temple.
E make ten gold lampstand just as e suppose bi kon put dem for di temple; five for di rite side and five for di left.
Den wi kon go di temple for di fourt day, measure di gold, silva and di oda tins kon gi-am to Priest Meremot wey Uriaya born. Eleazar wey bi Finehas pikin and two Levi pipol; Jozabad wey Jeshua born and Noadaya wey Binnui born, dey der with am.