Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 28:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 David gi-am di plan wey di priest and Levi pipol go take dey know and do dia work for di temple and how to keep all di temple plate and spoons.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 28:13
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David divide Levi pipol into three groups, just as dem take kom from Gershon, Kohat and Merari family.


E still tell am about di amount of silva and gold wey e go use take make di spoon, pot, plates,


Dem don give di priest and Levi pipol, di work wey dem go do for di temple. Doz wey sabi work dey ready to help yu and all di pipol and dia leaders go obey yor kommand.”


Na dem dey keep di holy tins, flour, wine, olive oil, incense and spices.


Den wi kon go di temple for di fourt day, measure di gold, silva and di oda tins kon gi-am to Priest Meremot wey Uriaya born. Eleazar wey bi Finehas pikin and two Levi pipol; Jozabad wey Jeshua born and Noadaya wey Binnui born, dey der with am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ