9 Di sixt mont na: Ira wey Ikkesh wey kom from Tekoa, born and dem bi 24,000 men.
Helez wey bi Paltite pesin; Ira wey bi Ikkesh pesin and e kom from Tekoa;
Ikkesh pikin, Ira wey kom from Tekoa; Abiezer wey kom from Anatot;
Di sevent mont na: Helez wey kom from Efraim tribe for Pelon and dem bi 24,000 men.
Di fift mont na: Shamhut wey kom from Izhar family na-im dey lead am and dem bi 24,000 men.