8 Di fift mont na: Shamhut wey kom from Izhar family na-im dey lead am and dem bi 24,000 men.
Shammah and Elika wey bi Harod pipol;
Shammot wey kom from Harod; Helez wey kom from Pelon;
But for Izhar family, dem give Kenanaya and en shidren work outside di temple, as ofisas and judge for Israel.
For di fourt mont: Asahel wey bi Joab broda, na-im dey lead dis group. (En pikin, Zebadaya kon take-ova from am) and dem bi 24,000 men.
Di sixt mont na: Ira wey Ikkesh wey kom from Tekoa, born and dem bi 24,000 men.