Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 27:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 For di sekond mont na: Dodai wey kom from Ahohi family (Na Miklot bi en main offisa) and dem bi 24,000 men.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 27:4
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di sekond one for Di Three wey get pawa, na Eleazar wey bi Dodo pikin from Ahohi family. One day, en and David shalenge Filistia pipol wey gada for war, even wen Israel pipol run go back,


Di next one na Dodo pikin, Eleazar wey kom from Ahohi tribe.


E kom from Perez family and na-im dey for di first mont.


Di third mont na: Benaya wey bi Priest Jehoiada pikin, dey lead dem and dem bi 24,000 men.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ