32 Jonatan wey bi David papa broda na betta advise and e know wetin e dey tok. Na en and Hakmoni pikin, Jehiel dey tish di king sons.
Amnon get one wayo friend and en name na Jonadab and na David broda, Shimei born am.
E trobol Israel pipol well-well, so Jonatan wey bi David broda Shimei pikin kon kill-am.
Dia names na: Jeshobeam wey kom from Hakmon tribe and naim dey head di ofisas. E kill three hundred men with en spear for only one war.
E dey trobol Israel pipol, but na Jonatan wey David broda, Shimea born, kill-am.
Jaziz wey kom from Hagrit, dey keep di sheep.
Na Ahitofel dey advise di king, while Hushai from Ark, na di king very good friend.