Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 27:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Na Obil wey kom from Ishmael tribe, dey keep di kamel; Jehdeaya from Meronot dey keep di donkeys, while

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 27:30
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Egypt dey yor hand, so make yu do as yu like to yor papa and brodas. Dem fit stay for Goshen and if yu know any strong one among dem, yu fit gi-am my animals make e guide dem.”


Shitrai wey kom from Sharon, na-im dey keep di melu dem for where dem for dey chop grass for Sharon, while Shafat wey Adlai born, dey keep di animals wey dey di valley.


Melataya wey kom from Gibeon, Jadon wey kom from Meronot, Gibeon men and Mizpa kon ripair di next part go rish West Eufrates govnor side.


E till get 7,000 sheep, 3,000 kamel, 500 oxen, 500 donkey wey bi woman, plenty savant and na-im get money pass for di east side for di kountry.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ