1 Kronikles 27:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English24 Joab wey en mama na Zeruaya kon bigin kount di pipol, but e nor komplete am. God kon ponish Israel for wetin dem do, so dem nor fit rite di real nomba for King David own book. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |