1 Kronikles 27:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English22 while Jeroham pikin, Azarel dey lead Dan tribe. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
King David kommand and gada all di offisa for Jerusalem. So all di ofisas for di tribe wey dey do di kingdom work; di family leaders; doz wey dey look di propaty and di animals wey di king and en shidren get; all di ofisas for di palis; di sojas oga and all di men wey pipol dey respet kon gada for Jerusalem.