21 Iddo wey bi Zekaraya pikin dey lead East Manasseh for Gilead; Jaasiel wey Abner born dey lead Benjamin tribe,
Wen Abner rish Hebron, Joab take am go di gate side like sey e won tok to am where nobody go hear, den e shuk Abner for belle. Na so e take kill Abner, bikos e kill Asahel wey bi en broda.
All di pipol for Israel and David pipol kon undastand sey, en hand nor dey for Abner deat.
Ahinadab wey bi Iddo pikin dey kare for Mahanaim aria.
Hoshea wey Azazaya born, na-im dey lead Efraim tribe, while Joel wey bi Pedaaya pikin, dey lead West Manasseh.
while Jeroham pikin, Azarel dey lead Dan tribe.