19 Na Obadaya pikin Ishmaya dey lead Zebulun tribe, while Jerimot wey Azriel born dey lead Naftali tribe.
Ishmaya wey kom from Gibeon and e popula well-well, bikos e dey join “Di Thirty.” Jeremaya, Jahaziel, Johanan and Jozabad wey kom from Gederah;
Na King David broda Elihu dey lead Judah tribe, while Omri wey Mikael born dey lead Issakar tribe.
Hoshea wey Azazaya born, na-im dey lead Efraim tribe, while Joel wey bi Pedaaya pikin, dey lead West Manasseh.