Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 27:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Na King David broda Elihu dey lead Judah tribe, while Omri wey Mikael born dey lead Issakar tribe.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 27:18
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Eliab na Jesse first pikin, why Abinadab na di sekond born, follow by Shimea,


Na Kemuel pikin Hashabaya dey lead Levi pipol, but na Zadok dey lead Aaron shidren-shidren.


Na Obadaya pikin Ishmaya dey lead Zebulun tribe, while Jerimot wey Azriel born dey lead Naftali tribe.


Wen den rish der, Samuel si Eliab kon sey, “True-true, na who God choose bi dis!”


Jesse three first boys don follow Saul go di war and dia names na, Eliab wey bi di first-born, sekond to Abinadab and Shammah wey bi di third.


David ansa am, “Wetin I don do naw? I nor go fit tok anytin again?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ