Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 27:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Na Kemuel pikin Hashabaya dey lead Levi pipol, but na Zadok dey lead Aaron shidren-shidren.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 27:17
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

From Benjamin wey bi Saul tribe: na 3,000 men wey dey loyal to Saul before.


Just like di leaders for Aaron family, dem divide dia work give dem with dice wey dem trow without sey dem use age or rank. King David, Zadok, Ahimelek, di priests and di leaders for Levi tribe dey der and dem do evritin for dia front.


Eleazar shidren-shidren get more leaders pass Itama own, so dem divide dem akordin to dia family. Eleazar get sixteen leaders, while Itama get eight.


As for Hebron family: Hashabaya and en relashon wey bi 1,700 men wey pipol dey respet, na dem dey work for di west side for Jordan River for Israel. Dem do God work and wetin di king wont.


Di ofisas for Israel tribe na: Zikri pikin Elieza and e dey lead Reuben tribe. Shefataya wey Maaka born, dey lead Simeon tribe.


Na King David broda Elihu dey lead Judah tribe, while Omri wey Mikael born dey lead Issakar tribe.


Assir na Ebiasaf pikin and na Korah born Ebiasaf. Korah na Izhar pikin. Na Kohat born Izhar. Levi wey Israel born, na-im bi Kohat papa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ