Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 27:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 And di twelft mont na: Heldai from Netofat (e kom from Otniel family) and dem bi 24,000 men.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 27:15
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Heled wey bi Baanah pikin wey kom from Netofat; Ittai wey bi Ribai pikin wey kom from Gibeah for Benjamin tribe;


Maharai wey kom from Netofat; Baanah pikin, Heled wey kom from Netofat;


Di elevent mont na: Benaya from Piraton wey dey Efraim tribe and dem bi 24,000 men.


Di ofisas for Israel tribe na: Zikri pikin Elieza and e dey lead Reuben tribe. Shefataya wey Maaka born, dey lead Simeon tribe.


Kenaz born Otniel and Seraya; Otniel born Hatat and Meonotai.


Wen Otniel, Kenaz pikin wey bi Kaleb broda win am, Kaleb kon give en dota, Aksah to am as wife.


Wen Israel pipol kry give God make E help dem, God kon send one man among dem wey save dem. En name na Otniel wey en papa na Kenaz wey bi Kaleb yonga broda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ