14 Di elevent mont na: Benaya from Piraton wey dey Efraim tribe and dem bi 24,000 men.
Benaya wey bi Piraton pesin; Hiddayi wey kom from Wadis for Gaash;
Ribai pikin, Itai wey kom from Gibeah for Benjamin aria; Benaya wey kom from Piraton;
Di tent mont na: Maharai from Netofat (na Zera family e from kom) and dem bi 24,000 men.
And di twelft mont na: Heldai from Netofat (e kom from Otniel family) and dem bi 24,000 men.