11 Di eight mont na: Sibbekai for Hushah and na from Zera family for Judah tribe, e from kom and dem bi 24,000 men.
Afta dat one, dem fight with Filistia pipol for Gob and Sibbekai wey kom from Hushah kill one giant wey dem dey koll Saf.
Sibbekai wey kom from Hushah; Ilai wey kom from Ahohi;
Afta, Israel pipol kon fight again with Filistia pipol for Geza. For dis time, Sibbekai from Hushah kill one giant wey dem dey koll Sippai and dem kon win Filistia pipol.
Di sevent mont na: Helez wey kom from Efraim tribe for Pelon and dem bi 24,000 men.
Di ninet mont na: Abiezer from Anatot wey dey Benjamin tribe and dem bi 24,000 men.
Zera family and Shaul family.
And Judah shidren akordin to dia family na: Shelah family; Perez family and Zera family.