1 Kronikles 27:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 Dis na di list of leaders for Israel family and tribe with ofisas wey dey kommand sojas and all of dem get dia work for di kingdom. Dem sey make each group dey serve one mont for evry year and na 24,000 men dey each group. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
King David kommand and gada all di offisa for Jerusalem. So all di ofisas for di tribe wey dey do di kingdom work; di family leaders; doz wey dey look di propaty and di animals wey di king and en shidren get; all di ofisas for di palis; di sojas oga and all di men wey pipol dey respet kon gada for Jerusalem.