Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Obed-Edom first pikin Shemaya still born sons wey bi leaders and pipol dey respet dem well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:6
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una get heart, dey strong, bikos Saul wey bi una king don die and Judah pipol don make mi dia king.”


Zadok wey sabi fight well-well and 22 oda leaders for di family.


Ammiel, Issakar and Peulletai. (True-true, God bless Obed-Edom.)


Shemaya sons na: Otni, Refael, Obed, Elzabad. En relashon na Elihu and Semakaya and pipol dey respet dem too.


All dis na Obed-Edom family. Pipol dey respet dem well-well, bikos dem sabi do dia work. Dem bi sixty-two wey rilate to Obed-Edom.


Priest Zabud and di oda eighty priest wey get mind follow am enter di temple.


and 128 of en strong men follow am. Di pesin wey dey lead dem na Zabdiel wey Haggedolim born.


Make yu fight di fight wey dey make faith strong and whole di life wey nor dey end, wey go make pipol praiz God, bikos na dis make am koll yu.


Make yu dey ready to sofa as mi and odas dey sofa, so dat yu go bi good soja for Christ.


Di angel appear to am kon sey, “Strong man, God dey with yu!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ