Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Ammiel, Issakar and Peulletai. (True-true, God bless Obed-Edom.)

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:5
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David hear sey God don bless Obed-Edom family and evritin wey e get, so e kon karry di Kovenant Box komot from Obed-Edom house go Jerusalem as dem dey celebrate.


God Kovenant Box dey Obed-Edom house for three monts, so God bless Obed-Edom family and evritin wey dem get.


Obed-Edom sons na: Shemaya wey bi senior, before Jehozabad, Joah, Sakar, Netanel,


Obed-Edom first pikin Shemaya still born sons wey bi leaders and pipol dey respet dem well-well.


Make una si di blessing wey dey follow doz wey dey fear and do wetin God kommand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ