Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 But for Izhar family, dem give Kenanaya and en shidren work outside di temple, as ofisas and judge for Israel.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:29
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Kohat born four sons: Amram, Izhar, Hebron and Uzziel.


Di king choose 24,000 wey go do di temple work; 6,000 wey go dey rite and judge kase;


Di leader wey kom from Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family na:


Evritin wey Profet Samuel, Kish pikin Saul, Ner pikin Abner and Joab pikin Zeruaya dedikate give God for di temple, na Shelomit and en rilashons dey guide dem.


Di fift mont na: Shamhut wey kom from Izhar family na-im dey lead am and dem bi 24,000 men.


Oda Levi pipol still dey supavise difren works, while some na guards and ofisas.


Wi still get Shabbetai wey Jozabad born, wey bi oga for di work wey dem dey do outside God Temple.


Na Kohat born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family.


If matter too strong for una to judge; matter like to kill pesin or matter wey koncern propaty or wahala for village, make una karry doz kind matter go di place wey di Oga una God don choose.


Una go-go meet di Levi priest or di judge wey dey on duty. Dem go hear di kase kon give judgement.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ