Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Evritin wey Profet Samuel, Kish pikin Saul, Ner pikin Abner and Joab pikin Zeruaya dedikate give God for di temple, na Shelomit and en rilashons dey guide dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:28
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem don dedikate some of di tins wey dem karry from war give God for di temple.


But for Izhar family, dem give Kenanaya and en shidren work outside di temple, as ofisas and judge for Israel.


E still gi-am di plan, just as e get am for mind to build di kourtyard and di rooms wey round dem; di store room wey dem go put di temple tins and di gifts wey dem dedikate give God.


As Saul dey wosh David dey go fight di Filistia man, e kon ask Abner wey bi di sojas oga sey, “Abner! Na wish pesin pikin bi dis sef?” Abner ansa, “My king, I nor know.”


(For dat time for Israel, if anybody won go hear from God, e go sey, “Kom make wi go si di pesin wey dey si vishon.” Bikos dat time, dem dey koll profet, “Pesin wey dey si vishon.”)


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ