Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Dem don dedikate some of di tins wey dem karry from war give God for di temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:27
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David dedikate di silva and gold wey e bring from di nashons wey e win and dem use dem take serve God.


Dem give di money to di workers wey go ripair God Temple.


King David dedikate dis tins to God with di gold and silva wey e win from Edom, Moab, Ammon, Filistia and Amalek pipol.


Evry gift wey King David, di leaders, doz wey dey lead tazon and hundred sojas dedikate give God, na Shelomit and en relashon dey guide dem for di temple.


Evritin wey Profet Samuel, Kish pikin Saul, Ner pikin Abner and Joab pikin Zeruaya dedikate give God for di temple, na Shelomit and en rilashons dey guide dem.


Wen Solomon don build God Temple finish, di holy tins wey bi en papa David own (tins like: silva, gold and all di oda tins) e pak dem put inside di store room for di temple.


All di gold and silva, plus di bronze and all di iron tins, na God get dem. All of dem must go God store house.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ