25 En relashon thru Elieza na: Rehabaya, Jeshaaya, Joram, Zikri and Shelomit.
Moses born two sons: Gershom and Elieza.
Isshaya from Rehabaya family;
Shebuel wey Moses pikin Gershom born, na-im dey supavise di store room.
Evry gift wey King David, di leaders, doz wey dey lead tazon and hundred sojas dedikate give God, na Shelomit and en relashon dey guide dem for di temple.
and Elieza (wey mean, “Na awa papa God help and save mi from Fero”).
Di shidren wey Izhar born na Korah, Nefeg and Zikri.