24 Shebuel wey Moses pikin Gershom born, na-im dey supavise di store room.
Elieza born only Rehabaya, but Rehabaya born many shidren.
Levi leaders wey remain na: Shebuel from Amram family; Jehdeaya from Shebuel family.
Oda Levi pipol dey guide di precious tins wey dey di temple and di store room wey dem put di tins wey dem dedikate give God.
Di leader wey kom from Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family na:
En relashon thru Elieza na: Rehabaya, Jeshaaya, Joram, Zikri and Shelomit.