Doz wey get stones wey dear, bring dem kom where dem put di tins wey dem won use take build di temple and na Jahiel wey kom from Gershon family, bi dia leader.
One priest wey kom from Aaron shidren-shidren must dey with Levi pipol wen dem dey kollect tithe and Levi pipol go bring one from evry ten tins wey dem kollect kom keep am for di store for awa Oga God Temple.