Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 From Ladan family wey kom from Gershon tribe, na Jehiel bi dia leader.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:21
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Oda Levi pipol dey guide di precious tins wey dey di temple and di store room wey dem put di tins wey dem dedikate give God.


Na Jehiel sons, Zetam and Joel dey kare for di store room for di temple.


Doz wey get stones wey dear, bring dem kom where dem put di tins wey dem won use take build di temple and na Jahiel wey kom from Gershon family, bi dia leader.


All of dem still born sons too. Na Gershom born Libni and Shimei:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ