2 Meshelemaya sons na: Zekaraya wey bi senior, before Jediael, Zebadaya, Jatniel,
Doz wey dey guide di temple, na dia names bi dis: From Korah tribe: Meshelemaya wey Kore born and e kom from Asaf family.
Elam, Jehohanan and Eliehoenai.
Zekaraya wey bi Meshelemaya pikin, don still bi guide before for Tabanako.