18 Na four guards dey di kourt for di west, while two dey inside di kourt.
All di horse image wey di kings for Judah put for di temple gate to take woship di sun, di king skata all of dem. (Dem keep dem near Natan Melek; di lawyer room wey dey near di kourtyard.) Di king burn all di shariot wey dem take dey woship di sun.
Na Shuppim and Hosah dem give di west gate and Shalleket gate wey dey di road for up. Di guards dey shange duty among demsef.
Evriday, six guards dey-dey for di east, four for nort and four for sout. But na four guards dey-dey di store room, two-two for one side.
Dis na how dem take divide di guards wey bi Korah and Merari family.