Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Evriday, six guards dey-dey for di east, four for nort and four for sout. But na four guards dey-dey di store room, two-two for one side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:17
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na Shuppim and Hosah dem give di west gate and Shalleket gate wey dey di road for up. Di guards dey shange duty among demsef.


Na four guards dey di kourt for di west, while two dey inside di kourt.


Doz wey dey guide di gate dey for di four side wey face nort, sout, east and west.


Imnah pikin Kore, wey kom from Levi tribe, dey guide di east side for di temple and na-im still dey kollect and divide di gifts wey pipol bring kon give God.


As en papa David tok, Solomon choose difren priests to do difren tins. E choose Levi pipol wey go dey lead woship and help di priest for dia work evriday and doz wey dey guide di gate. Dis na wetin David, God savant tok.


Dem bi Matanaya, Bakbukaya and Obadaya. Na Meshullam, Talmon and Akkub dey guide di gate and di store room for di gates.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ