Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Na Shuppim and Hosah dem give di west gate and Shalleket gate wey dey di road for up. Di guards dey shange duty among demsef.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:16
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

di food wey dem serve for di tabol; di house wey en ofisas dey stay; how en workers dey do and di uniform wey dem wear; di savants wey dey serve wen dem dey do party and di sakrifice wey e dey offa for di temple. All dis tins kon sopraiz di kween well-well and fear katch am.


Dem dey trow dice to take know di work wey dem go do, weda yu old or yong, weda yu sabi di work or just dey start am.


Dem give Obed-Edom di gate for sout sey make en sons dey guide di store room.


Evriday, six guards dey-dey for di east, four for nort and four for sout. But na four guards dey-dey di store room, two-two for one side.


Na four guards dey di kourt for di west, while two dey inside di kourt.


di woman sopraiz well-well. Di kween still sopraiz for di kind food wey dey di tabol; as Solomon ofisas dey organize and di fine-fine klot wey dem wear; di pesin wey dey hold di cup; dia garment and di burnt ofrin wey Solomon offa for God Temple.


Dis na di family leaders for Levi tribe: Hashabaya, Sherebaya, Jeshua, Binnui, Kadmiel and di oda men wey dey stand face dem wen dem dey do di praiz and tanksgivin service and just as David wey dey serve God kommand dem, one group dey praiz with di oda group.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ