Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Dem give Obed-Edom di gate for sout sey make en sons dey guide di store room.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:15
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di dice for di east gate na for Shelemaya and en pikin, den Zekaraya wey dey give betta advise kon take di nort gate.


Na Shuppim and Hosah dem give di west gate and Shalleket gate wey dey di road for up. Di guards dey shange duty among demsef.


Evriday, six guards dey-dey for di east, four for nort and four for sout. But na four guards dey-dey di store room, two-two for one side.


Di gold, silva and di tins wey dey God Temple wey dem sey make Obed-Edom dey look, e karry all of dem go. E still karry all di rish tins for di palis and some pipol go Samaria.


Dem bi Matanaya, Bakbukaya and Obadaya. Na Meshullam, Talmon and Akkub dey guide di gate and di store room for di gates.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ