Imnah pikin Kore, wey kom from Levi tribe, dey guide di east side for di temple and na-im still dey kollect and divide di gifts wey pipol bring kon give God.
I kon sey make dem go koll nine leaders kom and dem bi: Elieza, Ariel, Shemaya, Elnatan, Jarib, Elnatan, Natan, Zekaraya and Meshullam and two tishas wey bi Joiarib and Elnatan.