Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Di pipol from each family trow dice, both yong and old, just to know di work wey dem go do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:13
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Just like di leaders for Aaron family, dem divide dia work give dem with dice wey dem trow without sey dem use age or rank. King David, Zadok, Ahimelek, di priests and di leaders for Levi tribe dey der and dem do evritin for dia front.


As e bi sey di temple ofisas and spiritual leaders dey among Eleazar and Itama shidren-shidren, dem kon trow dice take divide dem.


Dem dey trow dice to take know di work wey dem go do, weda yu old or yong, weda yu sabi di work or just dey start am.


Dem divide di temple guards, just as dia family bi and dem give dem work for di temple, just as dem give di oda Levi pipol.


Di dice for di east gate na for Shelemaya and en pikin, den Zekaraya wey dey give betta advise kon take di nort gate.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ