Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Dem divide di temple guards, just as dia family bi and dem give dem work for di temple, just as dem give di oda Levi pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:12
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So dem go Samaria kon tell di guards wey dey di gate sey: “Wi go Siria sojas kamp and wi nor si anybody for der; dem run leave all dia horse and donkey and di tent bi as dem leave am.”


Dem dey trow dice to take know di work wey dem go do, weda yu old or yong, weda yu sabi di work or just dey start am.


di sekond na Hilkaya, before Tebalaya and Zekaraya. Na thirteen pipol for Hosah family bi guide for di temple.


Di pipol from each family trow dice, both yong and old, just to know di work wey dem go do.


Na dem with dia shidren-shidren still dey guide di temple gate.


Imnah pikin Kore, wey kom from Levi tribe, dey guide di east side for di temple and na-im still dey kollect and divide di gifts wey pipol bring kon give God.


Doz wey dey play music with Asaf shidren-shidren face dia own pot, just as King David tok thru Profet Asaf, Heman and Jedutun. Di guards nor komot from dia pozishon, bikos Levi pipol prepare sometin for dem too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ