Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kronikles 26:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 di sekond na Hilkaya, before Tebalaya and Zekaraya. Na thirteen pipol for Hosah family bi guide for di temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kronikles 26:11
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem sey make dem go koll di king kom, so Hilkaya pikin, Eliakim wey dey guide di palis, with Shebna wey dey rite wetin dey happen for di palis and Joah pikin Asaf wey bi di palis seketry kon go meet dem.


Hosah wey kom from Merari family born four boy and dem bi: Shimri (en papa make am di first-born, even doh nor bi en dem first-born),


Dem divide di temple guards, just as dia family bi and dem give dem work for di temple, just as dem give di oda Levi pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ